[Video] 20th May Celebration: See As Some SDF Country People Dem March For Front President Biya Empty Skin

See as these two SDF Party People dem March for front President Biya Empty skin for Yaounde. 

Plenty people whe be watch am even for  national station (CRTV) dem tok say the people di try for show how dem no glad with thing whe di happen for North West and South West regions.  

While plenty people for the French side dem be glad for march for 20th May whe na national day for Cameroon, plenty other_one_them for English side dem remain inside house because them d fear die with all thier heart. 

Some lock door, even church them no go, say better make die catch them inside house.

Dem say dem no want make anything whe gun go pass for thier head or touch even thier pikin them. Others dem say them no glad no small as things di pass for that side.

Cameroon people di only pray make this palava end quick. Plenty them run go black bush and some them de for inside prison whe police catcham. Dem d only pray make things better quick quick. 

 Watch the video 

 

.
.
.
Thanks for reading. Join thousands who read and trust ARREYB News Reports DAILY.

Since 2017, we have staked our lives to provide tailor-made news reports to our readers from war zones and hot political rivalries in Cameroon - And we do so for FREE. As a small online media now reaching over 100,000 monthly readers on all our platforms, we have to rely on hiring a small team to help keep you informed The best way to support our online reporting is by considering a measly sum for our team on the ground as little as $1. Now you can make a donation to us below, it only takes one click... [sdonations]1[/sdonations]